Musa & Akpors dey scatter
fight outside
examination hall, classmates
gather.
Wetin happen na?
Akpors: Dis idiot copy me 4 exam!
Musa: Copy wetin? I no write
anything, na blank sheet i submit!
Akpors: Una don see am? Na blank
sheet I submit too! The examiner go think say we copy
from each
other!
Who mumu pass ??
No comments:
Post a Comment